“Please Nigerian Make Una No Allow Money Waste”– Emotional Moment Eniola Ajao Shed Tear On Live Video Over Her Mistake Goes Viral (Video)

Nollywood actress Eniola Ajao has cried out for help concerning the trending video of bobrisky winning best female dress....CONTINUE READING

Eniola who is currently in pain is seeking social media help to watch his new movie which hit the cinema today, because she has spent a lot of money of over two hundred million Naira.

She explained the truth behind the award that it was all a joke and they never give Bobrisky the award while shedding tears on lives.

Read the social media reaction below;

Radiodandy wrote: Nothing can be done again oooo 😌

Your cry is coming in late 🤨

Portable don drop song, and d song sweet 😂

Ego_eyibo280 wrote: Nigerians abeg make we try go watch this woman movie o before she go visit all of us for dream o😂

Khennyjesus11 wrote: Okay I’ll talk to Nigerians about it and we are all watching your Film so no fur

Bigfigo_123 wrote: What about the money nah fake too 😂😂😂make una dey play or who con collect the original one 😂😂💔💔

Squapii wrote: 😂😂😂nobody dey tell me sey na fake award rubbish 🗑 😂😂😂 you wan cook format for us eenijere😂😂

Beekay.gold wrote: Where bob risky see the 1 million cheque wey she post una dey wine 😂 how una go give brotherhood sisterhood award @portablebaeby

Oloba.ninety_ wrote: Normally this Aunty never bl0w reach person wey Dey do cinema movie ..

She suppose Dey run am for Netflix jeje..

best of luck to her sha.. I pray she was able to make her money back if at all

Yskid_content wrote: No matter what happens let support my sister @eniola_ajao as much as we support The tribe of Judah pls May we not loose all we works for🙏🙏🙏🙏

Only1skillz001 wrote: We all know this cry to na Pr stunt cuz why tiktok live ? You still go make money there too cuz I know dem go gift you 😂😂

But nevertheless y’all go watch a movie today please, she has been my fav actress and yours. Go support her 💯🤲🏾

Allibaloguntobi wrote: We go watch am no worry, just pray the first set of people to see it give good reviews.

Watch the video below;